Abochi – “Bestie”
Ghanaian singer, Abochi ‘s latest outdoor song, “Bestie.”
The singer used a plain language to express his message. Beyond music, it’s a real-life circumstance that many can’t talk about.
Listen, download and share your thought below:
Abochi – Bestie (Love Song)
LifeLine Records
I’m in love with my bestie and I don’t know what to do
Sometimes I dey feel say she dey feel the same way I do
But she dey call me brother
I no dey bab that thing
‘Cause sometimes we dey act like lovers
Wey we dey do more things
My bestie, my bestie, my bestie, my bestie, my bestie eh
If you dey hear this song, just know sey somebody fall for you
My bestie, my bestie, my bestie, my bestie, my bestie eh
I know sey I no for catch feelings, but ebe too risky to loose you to another one oo
CLICK TO SHARE THIS POST